[Jokes] I Enterd a bus from kogi to kwara.




I Enterd a bus from kogi to kwara.
After som mins, i decided to scare
d passengers.
So i bro sught out my fone.. And
startd fakin a call.'' hello oga, i don dey press dat
button since but d bomb no gree
blow.
Na d blue one i go press or d red one?
Ok d red one? I go do am now''
come and see reactions.
Igbo man: (picks his fone to make a call) ''
hello Chuwkudi, run now
to apapa and wait for my
container. Its like i will die today
but make sure u collect my money from chiroki..
Yoruba woman: '' driver wêré,. So
u cant stop for
sombody to come down? Oloshi..
I was just laughin inside until d hausa man
sitin close to me
said (to me).
Hausa man: '' oga abeg dat time wey u dey
make call, wher dem
say make u press so dat d bomb go blow?
Coz i don dey press my
own sef since and d tin never blow.
I jumped out of the luxurious through window.!
Me wey dey play.
Share:

Post a Comment